Everybody was busy talking about election, PDP vs APC but
nobody seems to notice and understand that the thickness of
VIJU milk is getting lighter
Tin Tomato no dey full again…..
MTN 10mb no dey reach 24hrs again…
Fish no dey inside geisha again ooo…
Okro no dey draw again….
Close Up toothpaste no dey full again…
Raid no dey kill mosquito again ……..
Abeg oooo make una leave election and focus on matters that
concern us..
Very Funny:- Everybody Is Busy Talking Election But None Of You Noticed This…….
Posted by Oluseyi Olaniyi
Posted on Monday, March 30, 2015
with No comments
0 100000:
Post a Comment